Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – True Story

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled True Story . Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download True Story by Timaya

WATCH VIDEO

Lyrics Of True Story by Timaya

Hey hey hey Timaya Timaya
Hey hey hey alongside Timi
Oooh na true story eh hey hey
Oooh na true story eh
Na true story eh
Na true story eh

This one I say na serious issue oh
I remember that time how I suffer iyo
I dey waka from place to place iyo
Port Harcourt to Lagos na so I dey go
Eh ah I come tire oh
Wetin I dey find I no get oh
E better make I start to dey hustle oh
Than make I sit down dey look people oh
Eh ah
Make unuh carry me go eh
If I dey lie thunder go blow
Eh ah
Water carry me go
If I dey lie make you swallow me oh

Wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey wetin I dey wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey wetin I dey wetin I dey find

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

For this life people bad oh
I remember one man he promise me oh
If he tell me say he go help me oh
Come today na come tomorrow chai
I come tire oh
Wetin I go do my brother I no know
Na wetin I dey find I no get oh
All the promises them be voicemail oh
Eh ah I tire for life oh
Wetin I dey find I confuse oh
Eh ah
Make unuh carry me go eh
If I dey lie thunder go blow
Eh ah
Water carry me go
If I dey lie make you swallow me oh

Wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey find wetin I dey wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey find
Wetin I dey find wetin I dey find wetin I dey find

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

Everybody wanna back again
Me back again in life
This one is a really true story in life
Timaya don come to bring another story in life
Remember the time I started the journey in life
Relatives and friends all of them dey avoid me in life
Thinking of how I started before in life
You and you dey abuse me before in life
Now I don dey make am small small in life
Relatives and friends them don dey run come oh oh
Shebi na you dey call me olofofo oh oh
Telling me say I done dey kolo oh oh
Tell family and friends say I smoke Igbo eh eh
Now me done be the king I dey lead eh

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

This is my story
This is my song now
My mama told me
Son you got to be strong now

My story my story
My story my story
Hey God l thank you eh
l thank you eh
l thank you eh
God l thank you eh
Na true story eh
Na true story eh
God l thank you eh
God l thank you eh
This my story eh this my story eh
This my story eh this my story eh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â