Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya ft. Dem Mama Soljas – Jekamalo

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which they titled Jekamalo. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Jekamalo by Timaya ft. Dem Mama Soljas

Lyrics Of Jekamalo by Timaya ft. Dem Mama Soljas

Posh menl
(Ah, ah, ah)
(Ah, ah, ah)
(Ah, ah, ah)
Allenian
(Ah, ah, ah)
(Ah, ah, ah)

Na you dey make my brain dey swell
Yes, you’re one of a kind, na your name dey ring a bell
People dey talk am say me and you, my girl, we too gel
Ah, ah, ah, it’s like I’m locked up in a cell
For my life, there’s no more Jezebel

‘Cause you’re there for me
Kolombi mi
Do dey make the money
She no send, if I no get
She’s still loving me

My love is true
Anything you want me do
I’ll do it for you
Oya jekamalo, malo, malo oh

(It’s about of you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m dreaming about you)

Jekamalo oh
Jekamalo oh

You want fine like a Rolls Royce
Wanna cruise in you as a bigger boys
We go find fine girls and fine boys
Uh, na you be my very choice
From coast to coast dem dey hear me voice
Even though normally I no dey make noise
Jekamalo, make we go on tour
Asia, India to Singapore

With enough rosé on your birthday
Hennessey, champagne and Moët
Uh, I’ll make you feel okay
Go loke all the way

Uh, there must be something about you
That make me wanting you my boo
And I am loving and wanting and wanting

(It’s all about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m dreaming about you)

Jekamalo oh
Jekamalo oh

It’s you in my dreams
I’m feeling so great
Anything you want ama give it to you, baby
It’s you in my dreams
I’m feeling so great

(I dey feel you scatter)
Follow me go
(You dey make me gaga)
Sho ti gbo?
(You dey gbaku the gather)
Follow me go
(You the number one in the area)

Sho ti gbo?
(Jekamalo)
Follow me go
(Jekamalo)
Sho ti gbo?
(Jekamalo)
Follow me go
(Jekamalo)
Sho ti gbo?

(It’s about of you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m dreaming about you)

Jekamalo oh
Jekamalo oh

(It’s about of you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m loving about you)
Oya, oya jekamalo, my baby
(There is something I’m dreaming about you)

Jekamalo oh
Jekamalo oh

Jekamalo, ma mailo, ma mailo
Allenian
Timaya, eh-eh
Everybody, everybody, eh-eh

 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â