Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Phyno Ft. Mr. Raw, Timaya, Flavour, MI – Multiply [Bonus]

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Phyno Ft. Mr. Raw, Timaya, Flavour, MI titled Multiply [Bonus]Chibuzor Nelson Azubuike (born 9 October 1986), better known as Phyno Fino, is a Nigerian rapper, singer, songwriter and record producer. He started his music career as a producer in 2003, and is renowned for rapping in the Igbo language. His debut studio album No Guts No Glory was released in 2014. It was supported by four singles: “Ghost Mode“, “Man of the Year“, “Parcel” and “O Set. Use the link below to stream and download this track.

Lyrics of Multiply [Bonus] by Phyno Ft. Mr. Raw, Timaya, Flavour, MI 

[Phyno:]
We don die we multiply
Never touch down till we touch the sky
I dey pass by, dem dey wonder why
Wonder why, wonder why
We don die we multiply
Never touch down till we touch the sky
I dey pass by dem dey wonder why
Anywhere I go dem I dey kolo nice
Nwa bialije kam bu
Nwa bialu, nwa bialije kam bu
Oliseh nekwe nu mo
Ebe mmu na etigba na etiegu mo
Chukwuwa na ekene kwagi oo
Burukwe liwekwe ekenegi oo
Aname kenekwegi oo
Dubekwem chebekwem chineke moo

I hold it down for my team
Fresh out me gotta here
We took over the scene
So on point I’m the undying machine
I know you come close
But I own the marine
High, high here you can talk to the hand
Now we dey fly high
Why the other crash land
Cos now we don die we multiply spa
Why we need thats am popular demand
Peace to the land
(Nnwabialije)
I’m on the slow again
I’m here for the love
I’m do it again
Cos I’m rolling with best
I’m prose again
With the remix ‘ll making you
Such a tollz again, yeah
Any push fit pour monkey
I’m like the president so dey call me lucky
Hahaha yeah, tomorrow carry belle
I’m never going back
I’m sorry belle
Everybody say

[Timaya:]
Like play like play
I dey plan as I dey chai chai
Make ‘m for this world
No be by muscle or by fight fight
See all this people dey won make I hide hide
I no dey fear your face
Your face dey see my face dey hide
Oya there is no more suffering in my life any more
Anytime I pass the people they won more
Mama and papa love me more
Mama dede oo ehe
Ooh I keep doing what I’m doing
Anytime I do it every body wanna jump
Dem dey won make I cry
Dem want make I die
My brother mana ma am to the next one
Oparo o gede gede gede oparo o
Donko dodo ko
Dont love me anymore
No time for mini mini mani moo

[Phyno:]
We don die we multiply
Never touch down till we touch the sky
I dey pass by dem dey wonder why
Anywhere I go dem I dey kolo nice
Nwa bialije kam bu
Nwa bialu, nwa bialije kam bu
Oliseh nekwe nu mo
Ebe mmu na etigba na etiegu mo
Chukwuwa na ekene kwagi oo
Burukwe liwekwe ekenegi oo
Aname kenekwegi oo
Dubekwem chebekwem chineke moo

[Mr Raw:]
Yaa, right
Every 45 seconds
My phone dey ring
If no be tect from fan
Na calls from my pepz
Na all this blessings that am receiving
But the main reason mmu wa jieye thanksgiving
Thank you papa God
Food dey belle
And extra still dey for cupboard
No money more problem
Don’t forget if you no get
You go be problem to those wey get
2-4 nneye appreciation
Without pad music to be
Be like PlayStation
With patience you go cook stone e go soften
I dey run things now with kwai and deraboston
We dey fly higher
Phyno fyno Mr. Raw yana timaya
Back tire no suppose pass the front tire
If you doubt me go read the book of Isaiah

[Flavour:]
Asigbo afamu bu chinedumu
Obuzi ya mere nu ije dumu
Chukwu oliseh aname kenekwegi oo
(On nini) ogbajue doru
Okwa chi nazomu
Owu sabamu okwa chineye mu
Chukwu oliseh biko nalu otito mu oo
(Oko meh) see I dont mind them
Wen dey see me waka dem say
Mr. flavour e dob kolo
I no send them
Cos when they hear my voice
Them start to dey dancia eeh
I just want to testify
Of the goodness of the lord
Jehovah mu naru otito
Ana mekenekwegi oo
Them they wonder wonder why
Why I they shine I dey shine so bright
I shine oo
Abu nwa chinemeloo
Nwa bialije kam bu
Nwa bialu, nwa bialije kam bu
Oliseh nekwe nu mo
Ebe mmu na etigba na etiegu mo
Chukwuwa na ekene kwagi oo
Burukwe liwekwe ekenegi oo
Aname kenekwegi oo
Dubekwem chebekwem chineke moo

[M.I:]
Yeah, yeah mi
We don die we multiply
Look at me, look at how I come in to the game
And all my people running things
Always know that I was born to fly
I’m ma double the game
She ma woman, she ma lover
She ma baby, she ma wife
And my concubine
So I ma different I ma one of her kind
Lyrics stand I wanna bressule poccupine
You can’t touch me don’t even try
I was born to fly
Wey back in the beginning
Me and jessy jagz was just dreaming of winning
But 3 years later is true religion in d nem
All because of the lyrical venom that I’m sending
Now we headline the expo center
I guess that means my brof is exponential
I am press myself and am gods shall tools and am bless myself
Nobody test so I test myself
Can’t form of the master
So I flex myself
No election, I thrown myself
I multiplied men like I clone myself
Choc city is the theme this year
I don’t sing but I am the dream this year
Making more money
That’s the scheme this year
And phyno her, making this thing this year
I hope haters can watch
Everything bright even my bb na touch
Fan boys no wrinkle
Mr. incredible phyno simple

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved