Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – Personal Race ft. Timaya

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Personal Race by OMAWUMI ft. Timaya. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download Personal Race by OMAWUMI ft Timaya.

LYRICS OF PERSONAL RACE BY OMAWUMI FT. TIMAYA

Omawumi….. Yung D. uk casinos not on gamstop. Leego
Timaya don come o

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

Some people dem dey look me dem confuse alot
e be like say my story, e dey abuse alot
some people push truck till dem don be Boss
but my journey is real so i no go loss
thats why no wonder i no resemble anybody
no wonder nobody fit be omawumi

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

Timaya :
Right now me i super dindin
back den dem do yapu sinsin
back den dem no know me
but right now everything be just dey bling bling

if you’re broke, dem look at you like you get stroke\
dem no know, nobody really get hope,
dem say i am rude, say i am bad, say i no get class
see this people dem just dey package meanwhile, them just dey manage

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

I no resemble anybody, Timaya don confirm am before
Nobody(x4) fit be Omawumi

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I no fit be u, u no fit be me
so make u understand say, na ur race u dey run o
say i dey rum my own o

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

I dey run my own
i dey waka my own
i dey go my own

DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â