Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – What a Bang Bang ft. 2face Idibia

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled What a Bang Bang by OMAWUMI FT. 2FACE IDIBIA. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download What a Bang Bang by OMAWUMI ft. 2face Idibia.

 

LYRICS OF WHAT A BANG BANG BY OMAWUMI FT. 2FACE IDIBIA

Uh uh uh uhuhuh Omawumi Omawumi
Tell dem babe tell dem tell dem
2 baba in the building
Thank you very much danke sir danke sir asante sana
I don’t wanna be a guest in my home abi oo
I no want to dey feel like I be stranger for my very own at all
I want my people back at home to live in peace and unity o
But them wuru wuru people dey feed on we like bread and tea
Dem dey claim diplomatic immunities
Ontop of the civil political ingenuity
And them people dem using spirituality
Like a mask to hide their anxiety
Incase you no notice
There’s a guy on vacation called justice
When he approaches
You’ll be mumbling words like
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang
Bang bang wata wata bang bang
Wata wata bang bang wata wata bang bang
E be like dem don see monkey
God forbid I no be suffer head
One day this country go better
Na me and you go do am together
Coz if we no try our people go suffer
And wuru wuru people oo
Dem dey claim diplomatic immunities
Ontop of the civil political ingenuity
And them people dem using spirituality
Like a mask to hide their anxiety
Incase you no notice
There’s a guy on vacation called justice
When he approaches you’ll be mumbling words like
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang bang bang
God forbid I no be suffer head
One day this country go better
Na me and you go do am together
I dey fear for the thing wey I dey see
Day by day dem upgrade their thief ability
This kind of thiefing don turn to insanity
How long shall we wait for the poverty subsidy
If na u na u need am pass
Na only for your mouth money sweet pass
Instead of to go go work pass you say na reverse
Make all your people to dey carry last
Many days for the thief osino ga e che o de ya
As we hope and pray for the messiah
I hope I live to see
My people living in harmony
Everything guy na monanry
And there’s no reason to thief money
I hope and pray one day
Only better thing go dey come my way
Stop all corruption of yesterday
And replace it with honesty today
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang make e no burn you make e no burn me
Monkey work baboon chop fire fire
Fire in the jungle you sef go work too
Wata bang bang wata wata bang bang
Monkey work baboon chop
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang one day one day
Monkey work baboon chop we will be great
Fire in the jungle
Wata bang bang wata wata bang bang yeah yeah
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/What-a-Bang-Bang-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â