Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – For My Baby

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled For My Baby by OMAWUMI. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download For My Baby by OMAWUMI.

 

LYRICS OF FOR MY BABY BY OMAWUMI

Is Oma wonder baby eh
E no dey give me trouble
E no dey give me stress
The love you give na double
I no go lie I’m blessed
You know the things about me wey fit make you run away
You never ever doubt me
You support me all the way
Ehh you never leave me alone oh no
You say my heart na your own ohh own
I know you really love me
Because all you do is for me
I no go lie oh baby
Your love dey drive me crazy eh eh
So put your hands together
For my baby yeahh
For my baby ohh
For my baby
So put your hands together
For my baby yea yea for my baby ooo for my baby
That’s way you love me for my baby
The way you care me my baby
The way you love for me my baby
The way you care me my baby
That’s way you love me for my baby
The way you care me my baby
The way that you love for me my baby
The way you care me my baby
I love the way you love me
You no roll me like dice
The way you understand me e be like beans and rice
Anything wey I want baby I no dey ask you twice
My customized io baby you are my perfect size
So put your hands together
For my baby yea yea for my baby ooo for my baby
So put your hands together
For my baby yea yea for my baby ooo for my baby
Because of how you love me my baby
The way that you care me my baby
The way that you love for me my baby
The way that you care me my baby
Because of how you love me my baby
The way that you care me my baby
The way you love for me my baby
The way that you care me my baby
So put your hands together
For my baby yea yea for my baby ooo for my baby
So put your hands together
For my baby yea yea for my baby ooo for my baby
Because of how you love me my baby
The way that you care me my baby
The way you love for me my baby
The way that you care me my baby
Because of how you love me my baby
The way that you care me my baby
The way you love for me my baby
The way that you care me my baby
So put your hands together
Clap for my baby
Give my baby accolade iyee
I say stand up for my baby
Hailing my baby
Oh I love my baby eh
Ohh my baby ah eh
My honey eh
Olowori rimi ehh
Eh eh he ah ah my baby ehh
Ehh eh eh eh eh ah boy boy go eh eh yeah
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/For-My-Baby-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â