Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – Bottom Belle ft. Flavour

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Belle by OMAWUMI ft. Flavour. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download Bottom Belle by OMAWUMI ft. Flavour.

LYRICS OF BOTTOM BELLE BY OMAWUMI FT. FLAVOUR 

Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi’s baby
Ehn ehn, wonder
Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi’s baby
Ehn ehn, wonder
Ehn ehn, wonder
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Tell me say you like me
Me sef tell you my own oh
When e reach to buy me fine things
E wola da rite iyeh
If I tell you say make you do me better
Try understand
As a woman wey like plenty money
Oya show me you fit shake your body
You be chairman no be for mouth eh
Chairman do something, pamurege
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Flavour, Omawumi, baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe
Flavour, Omawumi, baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe
The way you dey whine am go down down low
E dey coolu my heart eh
The way you dey shake your bum bum bum
E dey coolu my heart
You want am for Nairas or Dollars
You want am for Pound’s or Euros
Anything for you baby
Coolu my heart
Oya dancia, dancia baby mi
Kporokoto Kporokoto ogini di
You dey coolu my heart eh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Oga buy me bottom belle
Coolu my heart yeh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh
Bonswe Azikiwe
Bonswe ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Eh eh ayoh ayoh oh
Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi’s baby
Ehn ehn, wonder
Kokoma
I stand by
Adebisi Konga
Omawumi’s baby
Ehn ehn, wonder
Flavour
Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe
Flavour
Omawumi baby
Bottom belle
Abo ba bo ba bo ba bo
Abonsuwe
Ewooo
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/Belle-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

1 Comment

  1. My is kachi says:

    Flavour is my best musical ❤️ and I want to him for life 08165642391

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved