Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – Warn Yourself

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled Warn Yourself by OMAWUMI. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download Warn Yourself by OMAWUMI.

 

LYRICS OF WARN YOURSELF BY OMAWUMI

Hm oh uh oh oh Omawumi
Uh uh ha e uh ha come on wey dem
I know say I get am
So I no need anybody to tell me
Say I dey sexy yea e
I dey see you dey check am
And I know say you want to test me
You really want to test me yea e
Stop wait a miunte
I know you want your sugar released
But the jedi jedi wey go catch you
E no go finish
Baby make we relate oh
You no go dey wait ooo
But you dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh no dey look oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh take your time oh
Take your time oooo
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
Sexy mama beautiful mama
Shey you go give me number
Age is nothing but a number
Beautiful mama
E de nide nity mama
See e dey e ty mama
Le ta l e ty mama
I see her be liking her waist mama
Give it to me mama
No dey waste my time mama
Be my sweet sixteen mama
Oh I’m liking your waist mama
Give it to me now now
Say da ni don da ni don didi give it to me now now
Ha ha haha ha you dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh
Take your time oh
I’m baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
I say stop wait a miunte
I know you want your sugar released
But the jedi jedi wey go catch you e no go finish
Baby make we relate oh
You no go dey wait oh
You dey waka pass the thing
Stand dey look my behind you fit craze oh
You fit craze oh you fit craze oh
You wan climb tree wey old men
Dey point from afar
Take your time oh take your time oh
Take your time oh take your time oh warn yourself oooo
I’m baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me
My baby liking the way you liking me
I’m digging the way you digging me
But you no go fit to contain me
You no go fit to contain me yea
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/Warn-Yourself-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â