Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – I Go Go

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled I Go Go by OMAWUMI. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download I Go Go by OMAWUMI.

LYRICS OF I GO GO BY OMAWUMI

Start to show, I go go
If you love me, start to show…
I go go, I go go
Is your love for me, start to show
I go go, I go go, I go go
See i know i say the saddness in my eyes no dey show for face
My love for you don dismiss, we no plan am like this
Atleast i still remember say you talk say … our love will live through the storm times.
But now e be like say you no get my time
My food you no wan chop, me sef you no touch?
I am tired of the pains that i feel inside
My tears don dry, so’te e dry and i dont wanna cry no more
No be by force if e tire you… just let me pack and go
If you love me, start to show…
I go go, I go go
Is your love for me, start to show
I go go, I go go
Memories of when we first met each other,
E be like indian film… Jalima, Jaletide
Thats how we love and play all day
But now, the story has changed… and
I dont know who’s to blame
Shey na you? abi na me? abi na money or family?
See my tears don dry, so’te e dry and i dont wanna cry no more
No be by force if e tire you… just let me pack and go
If you love me, start to show…
I go go, I go go
Is your love for me, start to show
I go go, I go go
I am willing to give this a one more try
So maybe this time we would survive.
No more heartache, no more pains
No more coming but you’re late
I promise to stay with you, i try my best to share the truth
If you love me, start to show…
I go go, I go go
Is your love for me, start to show
I go go, I go go, I go go
See see, i go pack my load… start to go
If your love stops to show
I no go wait another day
Because i don cry and i dey pray
If your love stops to show
I go i go i go i go i go i go i go … till fade
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/I-Go-Go-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE
 

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â