Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Omawumi – If You Ask Me

Posted by: || Categories: Naija Music


Download track titled If You Ask Me by OMAWUMI. Omawumi Megbele (born 13 April 1982), known by her stage name Omawumi, is a Nigerian singer-songwriter and actress of Itsekiri ethnicity She is a brand ambassador for Globacom,  Konga.com, and Malta Guinness. She’s also part of the campaign called “Rise with the Energy of Africa”. She gained attention as the 2007 runner-up on West African Idols, a reality TV show part of the Idols franchise. Her second album, The Lasso of Truth, was reported to be a commercial success in Nigeria.

Use the link below to stream and download If You Ask Me by OMAWUMI.

 

LYRICS OF IF YOU ASK ME BY OMAWUMI

If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground eh
Na who I go ask
If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground
Eh na who I go ask
The reason for the reason for the reason why I’m soliloquizing yeah
The things wey I dey see wey I dey hear e I no go lie e pass me
I want to tell the story and I’ve got to tell It from the starting eh eh
About a man a woman and their girl pikin
Wait till the second verse before my story begins
If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth e
If you ask me The matter for ground
Eh na who I go ask
Ooo the woman travel leave her daughter with the husband
Home a lonely home a lonely
E no tay I begin see the man his daughter
And them dey play strong play they play strong play
A month later the daughter say her period delay
I ask her who touched her she say her daddy only
I don’t know what to say I don t know what to tell her mother
E be like say she get belle e
If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth
If you ask me the matter for ground oo eh
Na who I go ask oh oh oh
Eh na who I go ask eh eh
The story wey I talk e be like say I dey play
But all this type of things they happen everyday
Speak out or take some action abeg you no delay
No let matters worse pass as e dey as e dey
If you ask me na who I go ask
The matter wey we see so e tay wey e start
No be me go talk am e heavy for mouth oo
If you ask me the matter for ground eh
Na who I go ask ah ah aha ah ahah ask e
Na who I go ask
 
https://praisezion.com/wp-content/uploads/2021/09/If-You-Ask-Me-Omawumi-PraiseZion.com_.mp3
 
DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

2 Comments

  1. Anonymous says:

    Omawumi ifedayo

  2. Anonymous says:

    The song means somany things to me.

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â