Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – I Like The Way

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled I Like The Way. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download I Like The Way by Timaya

WATCH VIDEO

Lyrics Of I Like The Way by Timaya

Okay oh
Hey okay

She say I like the way you look at me
Am tiyama baby
I love the way you hold my hands
Am dripping baby
The way you take me dey dey
Girl e be like say I dey mad oh
The way you carry me play
Oh my God e be like I dey mad oh

Your burn me up oh
Everyday you ah burn me up oh
Girl you turn me up oh
Any time am looking you you turn up oh
Girl you take me up oh
The way you wine you take me slow oh
Girl you kill me oh
See the things that you do you ah turn me up

She like the way me I dey go faster
Any time I call her so she must answer oh
My baby wassup e ye
Oh my girlie wassup e ye
She like the way me I dey go faster
Any time I call her so she must answer oh
My baby wassup e ye
Oh my girlie wassup e ye

Take it down low
Bend it down for me
Girl me I love the way you bend it down for me
Take it down low
Bend it down for me
Girl me a love the way you spread it all for me
Oya bend down
Break it down for me
Girl me I like the way you take it down for me
Open up breaking it down for me
Girl me I like the way you bend it all for me

She like the way me I dey go faster
Any time I call her so she must answer oh
My baby wassup e ye
Oh my girlie wassup e ye
She like the way me I dey go faster
Any time I call her so she must answer oh
My baby wassup e ye
Oh my girlie wassup e ye

She say I like the way you hold me
I like the way you squeeze me
Any time I come and touch the field boy
I swear you make me crazy
I like the way you spank me
I like the way you rumble me
Any time I dey with you my baby boo
Sometimes I look at you am coming

Take it down low
Bend it down for me
Girl me I love the way you bend it down for me
Take it down low
Bend it down for me
Me a love the way you bend it down for me
Oya dress back bend it down for me
Girl me I love the way you spread it all for me
Oya open up bend it down for me
Girl me I like the way you bend it down for me

She say I like the way you look at me
Am screaming baby
I love the way you hold my hands
Am dripping baby
The way you take me dey dey
Girl e be like say I dey mad oh
The way you carry me play
Oh my God e be like I dey mad oh

Brian on the mix
Okay
Okay
Okay
Okay
Okay
Okay

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â