Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – Wayo People

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled Wayo People. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Wayo People by Timaya

Lyrics Of Wayo People by Timaya

Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh ah
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty eh

Everybody just say
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty

I wanna know why everything don dey take longer
I don’t know
I wanna know why now now don dey turn later
I don’t know

I no go fit wait oh
Everything don dey take longer eh eh eh
Wait I wanna’ know why now now don dey turn tomorrow
I don’t know

Wey now say you go promise and fail and fail and fail
Wey my people na wetin una go gain chai
Make una try to dey use una brain
Because Timaya don dey dey ashamed

Because of the way una don dey behave
Eh my people na wetin una go gain
Try to get some money eh eh

Everybody just go
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty dotty

Everybody just go
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty eh
Say dotty dotty chai

When I sing say
Dem go tell you say dem wanna’ help you
Eh my guy dem go just dey use you chai
Promise you frustrate you molest you
Eh my guy later dem go bone you

Say my brother make you tell dem no
All of them I swear na wayo
Nobody be like your Jehovah
Nobody be like your Alpha and Omega

Even though you take my wife away
You can never take my dreams away
Even though you take my house today
You never can stop my shine oh

All I say take my mama take my papa
Take my house and keep me for hunger
You can’t stop my dream today
Oh you can’t take my spine oh

Oh my destiny can just be delayed
Eh my destiny can never be changed
Eh my brother eh my sister
Make you no depend on man oh

Everybody
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty dotty

Everybody just say
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty eh
Say dotty dotty true solo

When I sing say
A word is enough for the wise
A word is enough for the wise
My people you need to be wise
Make dem no use your head oh chai

But a word is enough for the wise
A word is enough for the wise
A word is enough for the wise
My brother make chei

Na me be that stone wey dem bone
But right now I sit down for my throne
See that stone wey una bone
But right now I dey for my throne

Say na me be that stone wey dem bone
But right now I sit down for my throne
See that stone wey dem bone
But right now I dey on my own

Che chai na me be Timaya
Wey the people dem desire
Timaya wey dey go higher
If you come I burn like fire

Na me be Timaya
Wey dey give the people desire
Everybody dey admire
Timaya no go retire eh

Everybody just go
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty dotty

Everybody just say
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
Say dotty dotty dotty dotty

Dotty dotty
Dotty dotty
Dotty dotty
Dotty eh oh
Dotty dotty
Dotty dotty
Dotty dotty
Everybody just say
Everybody just say

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â