Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Timaya – Hey

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Timaya which he titled Hey. Inetimi Timaya Odon, better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He hails from Odi, Bayelsa state. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of “Dem Mama”, which also appeared on his debut album, True Story released the following year. Use the link below to stream and download Hey by Timaya 

Lyrics Of Hey by Timaya 

Yeah my brothers and sisters
I know you’ve been trying so hard
To make it one way or the other in life mehn
We dey feel bad in one way or the other say mehn
You kon dey feel like say you escort people come dis world
Na Jehovah be the key mehn
Let’s keep trying
With fact say you know God you no go fall

Girl I want you to know
I’m alive I just dey go
I perfect when I start
Na so so people despise me oh
Dem say I no go grow
So tey dem say I go stop for road
Den na una way God I go thank you for everything you give me

Thank God oh thank God oh
Una for killing me oh killing me
Everybody body say hey hey hey hey hey
Turnaway iyo turnaway iyo mbana oh mbana
Everybody body say hey hey hey hey hey

When I sing I want you to know the truth is bitter
The time I start many people dem dey wonder
Now they’ve turned to ask who be Timaya
Everywhere you go I dey on like fire
Some people dey wan quench this fire
Dem call the fire service to quench the fire
Dem no know say holy ghost fire
Wey I for don say
Right now I’ma serve them serve them
I believe dem my God
Everybody say hey hey hey hey hey

l never do any good for my life oh
And people make una leave me alone
Everybody say hey hey hey hey hey

Na una way iyo iyo
Eh na una way iyo
Everybody body say hey hey hey hey hey
Oh iyo oh iyo oh iyo ooh iyo
Everybody say hey hey hey hey hey

Everybody everybody sing say
When me and Eldies bin dey hustle
When me and my guy Timmy we dey for one room
So the people dey laugh
Dem say Timaya will be like church rats
When na see me say
Right now I don dey chop chate
My mama and papa dem dey so proud eh
Oh dem love me
I swear to God dem dey proud eh chai
For the fact say I know Jehovah
I no go afraid of any motherfucker chai
Sorry for using that motherfucking word
My brother I dey vex
Ma say I’m talking to you
My brother you can make it just say
Hey hey hey hey hey chai chai

Everybody sing say
If you can believe say you go make it like this
You say you go make it to the top
Just say hey hey hey hey hey
Chai everybody just gerrout

If you be woman you dey find pikin oh
You don married you never born ooo
Say hey hey hey hey hey

When I sing say
If you be young girl fine lady
You dey find husband who go marry you eh
Say hey hey hey hey hey

Everybody everybody say
You don hustle you don tire
You dey look for work everybody say
Hey hey hey hey hey

When I sing say
One day na own go better
Jehovah well bless me eh everybody
Hey hey hey hey hey
Chai hai

That God of Shedrack and Abednego
Na the same God wey go bless you oh say
Hey hey hey hey hey

When I sing say
I’m talking to you and you eh
You are frustrated you don get food
Hey hey hey hey hey
Jehovah you are to much
Yeah hey hey hey hey hey

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â