Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Chidinma – Martha

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Martha by Chidinma. Chidinma Ekile, known professionally as Chidinma, is a Nigerian singer and songwriter. In 2010, she rose to stardom after winning the third season of Project Fame West Africa. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

Chidinma nwa’m bu ihe chineke dere
Akaraka ya chineke edele ya ede
And ihe obuna chineke dere
Onwero mmadu obuna ekere eke ga edekashi ya Owu otu oshi di
Beautiful life you give me
Beautiful things you do for me
Nobody love me like you do
I say nobody treat me like you do
Cloth for my back, food for my table
You love me before anybody that’s why I love you
(Ah ah ah ah ah ah mama)
You sleep for ground make I fit sleep for bed o
(Ah ah ah ah ah ah mama)
The last soup whey you cook, e still dey ring for my head o
(Ah ah ah ah ah ah mama)
I write this song to tell you say I love you
(Ah ah ah ah ah ah mama)
Mama oh ah
Eh, yah
Chidinma owu nwa’m nke isii out of umu asaa mmuru
Oge’m di ime chidinma, infact obia by surprise
Ashi’m na amushala’m nwa
Mana chidinma bia mgbe muah aturo anya imu nwa ozo
Muah gana ebe ezigbote akwa
So di’m abia kpo’m, muah akoro di’m si ya nekwa ihe ndi mmadu na ekwu
So muna ya na abuobegwu na atu anyi
Some men, men of God
That night haa bia na b’anyi
Bia na ekpe ekpere, na ekpe ekpere
Ha kpe ekpere kalia 2-3 hours
So ha bia gwam si’m na ujo atula’m
Na nga ahu ihe chukwu ga’alu
Nke’a bu after 15 days, so after that day ekesha ekpere
Nwata abia mepezia anya ya very bright, mepezia anya ya very bright
People bin talk say her pikin e no strong reach
How you dey cope with Martha and her small body
But them forget about the Lord whey dey
Use egg crack stone, use basket fetch water
Tell me say when I enter this world
You and my papa dey struggle to pay for rent
I was blind for fifteen days and I left you worried
You stayed with me when nobody fit stay
You dey pray for me when help no dey
Oh mama mama mama mama mama mama mama
Oh mama mama mama
(Ah ah ah ah ah ah mama)
Nobody be like you eh iya lucky, iya lucky
(Ah ah ah ah ah ah mama)
If anybody carry nose for you, na to burst am
If anybody do guy for you, na to whooze am
Chidinma nwa’m bu ihe chineke dere, akaraka ya chineke edele ya ede
And ihe obuna chineke dere
Onwero mmadu obuna ekere eke ga edekashi ya Owu otu oshi di
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â