Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Chidinma – Kedike

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Kedike by Chidinma. Chidinma Ekile, known professionally as Chidinma, is a Nigerian singer and songwriter. In 2010, she rose to stardom after winning the third season of Project Fame West Africa. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

Uhh ooh ooh e e
Ooh oh oh oh yeah
Yeah e
Uh uh uh uh uh uh o o o
From the first time I met you
There was something about you
I can never forget the way you take thief my heart
I dey try to pretend t’you
I no like I no send you
But I know like my friends do that you’ll give me a spark
I just can’t help myself
I wan be your all
I no see no one else
Wey I fit give my heart
I no go ever leave you
I go dey there for you oh
Nothing wey dem fit do
To take me away from you
I no go ever leave you
I go dey there for you oh
Nothing wey dem fit do to take me away
To take me away ay you dey make my heart go
Kedike
Kedike eh
Ke ke ke dike
Eh you dey make my heart go
Kedike
Kedike eh
Ke ke ke ke ke dike
Uh ah eh
I can tell what’s that to
Build my whole world around you
No one else can do the things that you do for me e
I wanna be there for you
Baby I really love you
There is something about you that I cannot explain
Na you alone I want
Na you alone I need
Na you alone go make me feeI complete
I just can’t help myself
I wan be your all
I no see no one else
Wey I fit give my heart ha a a a
I no go ever leave you leave you
I go dey there for you o babe eh
Nothing wey dem fit do
To take me away from you u
I no go ever leave you
I go dey there for you oh yeah e e
Nothing wey dem fit do to take me away from you o
You dey make my heart go
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
You dey make my heart go
Kedike
Kedike eh
Ke ke ke ke ke ke ke ke kedike eh eh eh eh yeah eh eh
Eh eh uh uh uh uh uh uh o
I no go ever leave you
I no go ever leave you leave you
I go dey there for you o babe eh
Nothing wey dem fit do
I go dey with you o
I no go ever leave you
I go dey there for you oh yeah e e
Nothing wey dem fit do to take me away
You dey make my heart go
Kedike
Kedike Kedike eh
Ke ke Kedke yeah
You dey make my heart goeh
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
Baby you dey make my heart go
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
You dey make my heart go
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
You dey make my heart go
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
You dey make my heart go
Kedike
Kedike kedike eh
Ke ke kedike
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â