Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Chidinma – Kulikache

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Kulikache by Chidinma. Chidinma Ekile, known professionally as Chidinma, is a Nigerian singer and songwriter. In 2010, she rose to stardom after winning the third season of Project Fame West Africa. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

INTRO:
(Instrumentals)
Eh……….
YoungD.. Let’s go
Ha! Eh yaya
Let’s go

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

VERSE 1:
Lelelelelelelelele lele eh eh
Lelelelelelelelele lele eh eh
Pour me holy water
I dey craze for you
Abeg e pour me holy water
I dey mad for you
Oya move body go down
Oya bugee down down down down
Make you carry body go down
Oya bugee down down down down
Let me see you shake body eh eh ( e eh eh)
Move your body eh eh ( e eh eh)
Everybody buga eh eh (e eh eh)
Shake your body eh eh ( e eh eh)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

VERSE 2:
Oya coupe coupe
Oya decale decale
Everybody coupe coupe
Oya decale decale
Na time for party oh
Make you dance no dey form busy body oh eh eh
Throwey body oh
No look at anybody wey dey joli oh eh eh
Oya move body go down
Oya bugee down down down down
Make you carry body go down
Oya bugee down down down down
Let me see you shake body eh eh ( e eh eh)
Move your body eh eh ( e eh eh)
Everybody buga eh eh (e eh eh)
Shake your body eh eh ( e eh eh)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha ayina mama
Hehehehehehe ayina mama

BRIDGE:
lelelelelelelelelelele eh
lelelelelelelelelelele eh
Oya move oya dance oya shake
Oya dance for me
Move oya dance oya shake
Oya dance for me
Eh eh
Eh eh
Eh eh
(Instrumentals)

CHORUS:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayinaa mama
Hahahahahaha arira mama
Hehehehehehe arira mama

OUTRO:
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Kulikache kulikache kulikache
Ayina mama
Hahahahahaha arira mama
Hehehehehehe arira mama
Ayina mama
Ayina mama
Eh eh

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â