Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yemi Alade Ft. DIL – Temperature

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yemi Alade Ft. DIL titled TemperatureYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download TEMPERATURE by Yemi Alade Ft. DIL.

Lyrics of Temperature by Yemi Alade ft. DIL

Yemi Alade
dil baby
baby over sabi
over sabi sabi
baby over sabi
over sabi sabi

when I tell you say na you dey rock my world
I no dey lie
I no dey lie at all
when i tell you say na you dey rock am baby
I no dey lie
I no dey lie at all

idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise

like a this, like a that
you enter my heart like a that
you open my door like a that
hmm with your sweet sweet loving
like a this, like a that
you enter my heart like a that
you enter my world like alert
huhn with your sweet sweet loving

baby o o o eh
this our love na tey tey
this one no be today
you make my temperature to rise
baby o o o eh
this our love na tey tey
this one no be today
you make my temperature to rise

eh yi
it’s dil baby
o o o eh
when you tell me say na you dey rock my world
make I no lie
e dey sweet me die
when you tell me say na you dey rock am baby
make I no lie
e go sweet me die

idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise

overnight, see as your love gat me hooked onsight
and you no say I fit do it right
if I go leave you baby na die
no be lie baby
soso kin kambu no be
every night and day my lady
soso kin kambu no be yeh

baby o o o eh
this our love na tey tey
this one no be today
you make my temperature to rise
baby o o o eh
this our love na tey tey
this one no be today
you make my temperature to rise

my temperature
you are my temperature
ha my temperature
you make my tempeature
ha my temperature
you make my temperature
ha my temperature
you make my temperature

idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
you make my temperature to rise
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby
idiwororo ma baby

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved