Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yemi Alade Ft. Selebobo – NA GODE

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yemi Alade Ft. Selebobo titled NA GODEYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download NA GODE by Yemi Alade Ft. Selebobo.

Lyrics of Na Gode by Yemi Alade ft. Selebobo

Eh eh oh oh, oh oh Sugar!!!
Baba I thank You, Oluwa Na Gode o
Yemi Alade iye eh eh
Selebobo dey hia o!
Chineke Na Gode o

Person wey hustle suppose to chop
E supposed to pop, e suppose to chill ebelebe
Person wey work suppose to dance, e suppose to rock
E suppose to flex ebelebe iye eh eh
But don’t you forget iyo say no be by might iyo,
Always be thankful o Oluwa Na Gode o
Brother no be crime iyo to spend your money,
But always be thankful o maka ife adigo mma oh.

Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode o
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you (Daalu), Chineke Na Gode!

[Selebobo:]
Selebobo o!
Person wey drive suppose to park, e no suppose to lack
Suppose to pack money ebelebe
Imana onye Na-Agba mbo suppose to hammer, e suppose to hammer o,
E suppose to make am o ebelebe iya eh
But never forget iyo say no be by might iyo always be thankful
Oluwa Na Gode, sister no be crime iyo to spend your money
But always be thankful o Maka n’ife adigo mma oh!

Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you, Chineke Na Gode

Pop Rosé, no more enemy iye eh eh
Pop champagne, no more complain eh
If you dey live for Lekki or you dey live for shitta o
Make you dey pop anything, cos all na popping
We rocking Versace, we driving Ferrari
We cruising Bugatti o, forever and ever o
We going higher o, we no go retire o
We getting paper o, this is my desire o

Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you (Yo waa), Chineke Na Gode.
[x3]

Eshe Baba, Eshe Baba
Yemi Alade iye eh eh
Selebobo dey hia o!
Chineke Na Gode o!!!

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved