Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yemi Alade – Vibe

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yemi Alade titled VibeYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download VIBE by Yemi Alade.

Lyrics of Vibe by Yemi Alade

Yeah
Love me scatter, yeah

See I wanna boy wey go love me scatter
No dey ting, no dey wonder
Gimme vibe, it’s a vibe
I want a boy wey go love me scatter
Wey no go knock wen he enter
Boy wey go love me like water
Pretty girl wey go love me pass his sister
Want a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
Gimme brain make I mental, yeah yeah

I know you got the medicine scatter your house o
(Bobo ogologo something)
Keep it on the low no go loud am
(Bobo ogologo something)
High like a kite sitting nite nite
Cloud nine on a replay
Gimme gimme cup make I deejay
Mister DJ, sit down pon di mic, oh

Oya kai ogologo something
Me wanna sit down pon di mic
(Oya kai ogologo something)
Say me wanna sit down pon di mic, oh
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon di mic (Bobo)
Sit down pon di mic, oh
It’s a vibe
It’s a vibe, baby
Tori olorun it’s a vibe
It’s a vibe ah yeah

I never say come over he don dey run come
Top of the class me no dey bottom
Top up mi glass wit coca and rum
Ti ti ti call me now wanna holla
Ah, I
Baby, no time for the drama
Nah, don’t wanna be your baby mama
Ah-ah, I

Wanna boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he go enter
It’s a vibe, it’s a vibe
Me wanna a boy wey go love me scatter
Wey no carry come but he enter
It’s a vibe

Sit down pon di mic
(Oya kai ogologo something)
Me wanna sit down pon di mic
(Oya kai ogologo something)
Said me wanna sit down pon di mic, oh
(Oya kai ogologo something)
Sit down pon di mic bobo, sit down pon di mic, oh
See me coming out wanna holla
B-b-baby no time for the drama
Nah, I don’t wanna be your baby mama
Sit down pon di mic
Me wanna sit down pon di mic
Me wanna sit down pon di mic, oh
Sit down pon di mic bobo sit down pon di mic, oh

It’s a vibe
(Bobo ogologo something)
Yemi Alade, oh
(Bobo ogologo something)
It’s a vibe

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved