Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

P-Square – Shekini

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from P-Square which they titled Shekini. P-Square is the defunct music duo consisting of the twin brothers, Peter Okoye and Paul Okoye. They produced and released their albums through Square Records. In December 2011, they signed a record deal with Akon’s Konvict Muzik label. In May 2012, P-Square signed a record distribution deal with Universal Music Group.  Use this link below to stream and download this track Shekini by P-Square 

WATCH VIDEO

Lyrics Of Shekini by P-Square 

P-Square
Eh, eh
Ahn-ahn
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
Let’s go
 
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn, ehn
 
I get the power
Me I no dey bother
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (let’s go)
I get the power, me I no dey bother (ehn, ehn)
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo
 
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
 
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn-ehn
 
We don come with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don come with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
 
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
 
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn-ehn
 
Kuruba (hey)
Kuruba (hey)
Kuruba (ahn-ahn)
P-Square
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
 
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
 
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
 
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn, ehn
 
Hey
Hey
Ahn-ahn
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
P-Square
 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â