Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

P Square – Me and My Brother

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from P Square which they titled Me and My Brother. P-Square is the defunct music duo consisting of the twin brothers, Peter Okoye and Paul Okoye. They produced and released their albums through Square Records. In December 2011, they signed a record deal with Akon’s Konvict Muzik label. In May 2012, P-Square signed a record distribution deal with Universal Music Group.  Use this link below to stream and download this track Me and My Brother by P Square

Lyrics Of Me and My Brother by P Square

E yay ee
Me and my brother ey
My brother ey my brother ey ai

As you see me and my brother ey ey
No be say we do pass oh
No be say we school pass oh
But e be like say na we dem bless pass
As you see me and my brother ey ey
No be say we sing pass oh
No be say we dance pass oh
But e be like say na we dem bless pass

See, in the beginning e be like play play
Dem almost try to make us run away
But as we come dey fire pray pray
Fire come dey burn the wicked and the enemies dem go astray
But nobody contest we, my brother make you try abi you done smoke weed ey
So take a look around and tell me what you see
Then you realize say it was meant to be ey
Count your blessings name dem one by one one
Then you go see say life na turn by turn turn
I don’t know what to say but me know it came from above
Take a look at we now tell me what you see ey
Me and my brother me and my brother ey
My brother ey hey ai

As you see me and my brother ey ey
No be say we do pass oh no be say
No be say we school pass oh
But e be like say na we dem bless pass hey ai
As you see me and my brother ey ey me and my brother
No be say we sing pass oh at all at all
No be say we dance pass oh
But e be like say na we dem bless pass

See me and my brother ey my brother ey
Ey me and my brother ey my brother ey Hey ai

See now we no fit shout oh we done get mouth oh
Nevertheless we no dey brag oh
Abi you still dey doubt oh ey ey ey
Ey the rejected stone that was neglected
Became the precious stone that was selected
And he was tested and accepted
Now the whole wide world is affected
Count your blessings name dem one by one one by one
Then you go see say life na turn by turn turn by turn
I don’t know what to say but me know it came from above
Take a look at we now tell me what you see
Me and my brother me and my brother ey
My brother ey hey ya ya ye ai

As you see me and my brother ey me and my brother
No be say we do pass oh no be say
No be say we school pass oh
But e be like say na we dem bless pass hey ai
As you see me and my brother ey ey
No be say we sing pass oh
No be say we dance pass oh
But e be like say na we dem bless pass oh my God ey

As you see me and my brother ey ey oh my God ey
No be say we do pass oh oh my God ey
No be say we school pass oh ey
But e be like say na we dem bless pass hey ai
As you see me and my brother ey ey me and my brother
No be say we sing pass oh we still dey sing ey
No be say we dance pass oh still dey dance ey
But e be like say na we dem bless pass ai

Count your blessings name dem one by one one by one
Then you go see say life na turn by turn turn by turn
Count your blessings name dem one by one one by one
Then you go see say life na turn by turn turn by turn

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â