Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2Baba – Important

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from 2Baba which he titled Important. Innocent Ujah Idibia, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, musician, songwriter, record producer, entrepreneur, philanthropist, humanitarian, and activist. Prior to July 2014, he went by the stage name 2face Idibia. He is one of the most decorated and successful Afro pop artists in Africa. He is a celebrated African artist. Use this link below to stream and download this track Important by 2Baba

WATCH VIDEO

Lyrics Of Important by 2Baba

Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje tunowo
Yeah
Hmm
Stop that shit
No the come the do like fly
No dey touch your shit
At the same time, my guy gbe body e
No the le, no dey fear
No dey do like ole

Let them know
All my guys are ballers
All my guys, none of them be hand fallers
All of them na shot callers
And na the way I want make you dey show be that
Because e no matter where you come from
E no matter who you be
As long as your brain dey function
Wetin go be must to be

Even nyash dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
Even nyash dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you

Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje tunowo

Hmmm
Politician moving sha
I no matter but I see you want to buy me sha
Election don dey come, you don the toast me sha
I no dey calm but right now you want to calm me sha
You go dey your corner feeling alright
You no tell ’em say e dark but dem go want to sell you light
The minute wey you buy am, you don sell your human right
Them go call you bush man just to thief your birthright
Na who put night no go make you see the light
Appreciate humble beginning, check your tip before you ride

The way you are moving
You are moving alright
Don’t let them deceive you to join their path
Because e no matter where you come from
E no matter who you be
As long as your brain dey function

Wetin go be must to be

Even nyash dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
Even nyash dey important
My guy be careful make them no
Photoshop greener pastures for you
(Even nyash dey important)
Be careful because if you no use person, person go use you
Nka hale leche
Kelewo keledrop
Ika tunabah
Nege meje kenemo
Nka hale leche

Kelewo keledrop

Ika tunabah
Nege meje tunowo

People make the world go round
People make the world go round
Yeah-yeah-yeah
Mixing Zeeno Foster

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â