Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2baba – Gaga Shuffle (Lyrics)

Posted by: || Categories: Naija Music


Download GAGA SHUFFLE by 2Baba. Use the link below to stream and GAGA SHUFFLE by 2Baba.

LYRICS OF AGA SHUFFLE BY 2BABA

Eh eh eh, ehn ehn
Hmn hmnn, na so, hmn hmnn
Ehn ehnn, ehn ehnn

As I want craze, (hmn hmnn)
I want involve you for my fuckin’ craze
Ehn ehnn, hmn hmnn, na so (eh eh eh)
As I want craze, ehn ehnn
I want involve you for my fuckin’ craze
Ehn ehnn, hmn hmnn
Oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Start to do the Gaga Shuffle
Oya oya oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Ehn ehn, ah ahh, oh oh
Eh, start to do the Gaga Shuffle

Eh eh, eh eh, na so, ehn ehnn
Ehh, I no go lie for you, I want to tell you truth
Anyhow wey the thing dey do you
Make you know say e dey do many other people too, eh ehh
Na Yaba Left we dey, and many people need Psychiatric Doctor today
Aih, so make we pia, make we pull up
Make we ready for the turn up
Everybody start to dey feel hiRate, aih
So, baby, follow me go now, follow me go
Make we start to dey run town
Anywhere we go, them started like thunder oh
Heaven surrounds am, start to dey feel me now

As I want craze
I want involve you for my fuckin’ craze
Ehn ehnn, ah ah (eh eh eh)
As I want craze, ehn ehnn
I want involve you for my fuckin’ craze
Ah ahh, eh eh
Oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Start to do the Gaga Shuffle
Oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Ehn ehnn, ah ahh, ehn, start to do the Gaga Shuffle

Ehnnn, ehh, oya start to do The Gaga Shuffle
Make we start to bubble, as we dey bubble make we hustle
So when the money show, e go double, aih
No be small thing oh, everybody know the truth oh
And everybody get plan oh, tonight, tonight
Make we execute am oh
And as you get fire, light am, make them see
Make them no come dey start to bugga
No go think am because na rumours spoiler

Oya, as I want craze, ehh
I want involve you for my fuckin’ craze
Ehn ehnn, ah ah (eh eh eh)
As I want craze, ah ahh, eh ehh
I want involve you for my fuckin’ craze
Eh eh, na so
Oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Start to do the Gaga Shuffle
Oya oya, make we start to do the Gaga Shuffle
Ehnn, start to do the Gaga Shuffle

I want to carry you, I want involve you
I want to follow you, I want to see with you
I want to carry you, I want involve you
I want to follow you, I want to see with you

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â