Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

2Baba – Jeje

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from 2Baba which he titled Jeje. Innocent Ujah Idibia, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, musician, songwriter, record producer, entrepreneur, philanthropist, humanitarian, and activist. Prior to July 2014, he went by the stage name 2face Idibia. He is one of the most decorated and successful Afro pop artists in Africa. He is a celebrated African artist. Use this link below to stream and download this track Jeje by 2Baba

Lyrics Of Jeje by 2Baba

Ok naa
Unto the matter
Rverything wey we do…
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje
Na jeje, Na jeje

See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey shiw myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje Na jeje
I dey do my thing

I get money
I spend am well
I get babe
I dey use am well
I get chiquito
I dey spoil am well
I get followers
I dey follow them well
The reason wey we dial
Na to buy and sell
But some people want to …
And na to quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
Na to do am jeje
Till the remaining of the day
One time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what i am feeling
Every with the feeling yeah
Arise and shine

I say one time for your money
Two time for your mind
If u re feeling what im feeling
Continue do your thing-ing yeah

See
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na wetin dey want make i shiw them
I no dey like make i show myself
Na jeje. Na jeje
I dey my thing
E ni finish
E no finish
I swear now
I swear now … Hehe
I see you
You see me too
Na different diferent things we come here to do
Some be lawyer
Some na doctor too
Some na minister
Some na labourer too
And so
And so what
Anything you do make u do ma well
Vulcernizer . Vulcernize well
Senator. Senate am well
Do ur best, make u no kill urself
Live ur life make u leave me rest
Cause there is nothing wey u wan prove
Hey hey!!

See
Na wetin they want make i show them,
I no dey like to dey show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey do my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey do my thing jeje

Yes
I dey feel like doing plenty things
Na where i go start
Abi make i wear my pon and safron things
They be that
From festac
Oju elegba cruising
Everything they want ti be doing
Everybody get their own mouth
Them go talk
()
Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere you dey
Anywhere you dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi ara

Na wetin they want make i show them
I no dey like to dey show myself
Na wetin they want make i show them
I no dey like make i show myself
Na jeje, Na jeje
Na jeje
I dey my thing jeje
Na jeje, Na jeje
I dey di my thing jeje
They for don bring am
The motor dey fly
Dem for don do am
Dey say superman dey
We for don see am
If to say we visit devil
One time we for kpai am!

Some go observe things
Some go do things
Some go dey critiscize things
Anywhere u dey
Anywhere u dey
Anyhow e be
Anyhow e be
You go like to
Understand how e be
And you go like to
Tinyere anyi anya

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â