Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Charly Boy – Potopoto

Posted by: || Categories: Highlife


Potopoto by Charly Boy Mp3 Download

Download this track from Charly Boy titled Potopoto. Charly Boy, born Charles Chukwuemeka Oputa, 19 June 1950, is a Nigerian singer/songwriter, television presenter, publisher, and producer. One of Nigeria’s most controversial entertainers, he is best known for his alternative lifestyle, political views, and media productions, most notably The Charly Boy Show.

Use the link below to stream and download this song.

WATCH VIDEO

Lyrics Of Potopoto by Charly Boy

Hmm hmn hmn hmn hmn haaaaYekparikpa yekparikpa

Pikin wey no know wetin kill him papaHey dat same tin go kill lam o

Aburugijo ehenhAburugijo yes sir ehen obuu yekpe haa hah hah hah hahnNija don hook oYekparikpa o akpikijim ajukujam ajukujim ajukujam ajukujim ajukujigim jigim jigim jigim

When I look up na commotionAnd I look down na frustrationAs I look my side na poto potoNa so so poto potoTo reach the top na connectionIf you no get person na stagnationWhen I look my side na poto potoHahn na so so poto poto ok

One day one day our Nija go gud o ajigijimOne day one day our mumu go do o

Haa dis country dey fo our hand ha hanRise up and take e command ha hanWe dey see dem we no dey blind o Ha hanWe must talk our mind o ha hanOr anyhow anyhow man must die o yekparikpa Haahn

Haa next level hotu water e leyin ya ga kwakwa nuka biko nu

Dem jus dey do us yeyeSee dem with their big beleDem go dey use religion to cause plenty confusionSometimes na tribalismPoverty and nepotismWhen hunger fire person e go weak e no go fit talk againToday today I say breeze go blowFowl yaash go open eh masquerade de face go show oHey today today I say barawo go knowSay de owner dey for houseBad bad leaders dem go go

When I look up na commotionAnd I look down na frustrationAs I look my side na poto potoNa so so poto potoTo reach the top na connectionIf you no get person na stagnationWhen I look my side na poto potoHa han na so so poto poto ok

One day one day our Nija go gud o ajigijimOne day one day our mumu go do o

Haa dis country dey fo our hand ha hanRise up and take e command ha hanWe dey see dem we no dey blind o ha hanWe must talk our mind o ha hanOr anyhow anyhow man must die o yekparikpaHa han

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â