Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Charly Boy – Our Mumu Don Do

Posted by: || Categories: Highlife, Naija Music


Our Mumu Don Do by Charly Boy Mp3 Download

Download this track from Charly Boy titled Our Mumu Don Do. Charly Boy, born Charles Chukwuemeka Oputa, 19 June 1950, is a Nigerian singer/songwriter, television presenter, publisher, and producer. One of Nigeria’s most controversial entertainers, he is best known for his alternative lifestyle, political views, and media productions, most notably The Charly Boy Show.

Use the link below to stream and download this song.

WATCH VIDEO

Lyrics Of Our Mumu Don Do by Charly Boy

The human right we voted for them is not their wife is not their familyDuring the election they take their wife take their children they take them to the travelWe the masses people and the suffering people we are suffer a lotWe are about the electricity look at the light go to the market the rice is cost no fuel

Everyday they lie to us oThe government people dey lie to us oPoor man dey die e no concern demOur children dey die e no concern demAll dem wan na to chop all the money yesDem dey do biggy patiPolitician no send anybodyOmo dem no send o

Our wa mumu e don doDis life fo no bi life foOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked peopleOur wa mumu e don do e don do e don doDis life no bi lifeOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked people

Even Pastor lie to us oI said the preacher preachi nonsenseHe say make dem fall dem dey fallHe say make dem shit dem dey shitHe say make dem chop dem dey chopHe say make dem pay dem dey pay

Our wa mumu e don doDis life fo no bi life foOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked peopleOur wa mumu e don do e don do e don doDis life no bi lifeOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked people

Na so my people just dey embarrass me aahEveryday we talk di same thingAll of us we dey forget things eh oh oh ohNa so my people just dey embarrass me aahEveryday we talk di same thingAll of us we dey forget things eh oh oh oh

Our wa mumu e don doDis life fo no bi life foOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked peopleOur wa mumu e don do e don do e don doDis life no bi lifeOur wa mumu e don do e don do e don doDis people na wicked people

Ooh they say they sack 400 hundred people how do you want them to survive without giving them anythingLook at them they’re inside join the AC some people they are outside do you understand hey help me is he a Nigeria is it a democracy

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â