Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Burna Boy – #YawaDey

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Burna Boy titled #YawaDeyDamini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the GrammysIn 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.

Use the link below to stream and download #YawaDey by Burna Boy.

Lyrics of #YawaDey by Burna Boy

Oh lord have his mercy

I been dey wear Versace shirt
They wear their ray bann
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for tv and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on me’s behaviour
Them call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator

I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

If you never see landlord yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o

See in 2010 when I drum a single
I was skinny
And my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The tin go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a grammy
To say I don die
But 2012 I sign the contract

I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force

This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â