Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Burna Boy – Omo

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Burna Boy titled OmoDamini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the GrammysIn 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.

Use the link below to stream and download Omo by Burna Boy.

Lyrics of Omo by Burna Boy

Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey go control her no no
Say she be foreigner, and these days she don dey popular
She say she no get e no time for me now
She no dey answer when I’m calling her

Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go fit tando
Make I show you what I can do
Like as you come through
I go give you bamboo now

Baby your body dey for my eye
Baby your body dey for my eye

Girl you know say you are murder them you are real killy killy
Girl e be you be the talk of the town really really
Girl everybody dey look when you enter the building
Tell me what to do; girl Im for real

Girl I’ve been scheming, plotting, planning…
Fuck a plan A and move to plan B
come any times the perfect timing
So you should take a chance and try me
It should be pon me that you’re whining
No other girl can satisfy me
Girl me and you could be vibing
But you keep playing these games and hiding

Fine-Fine like Omotola
She get money like Otedola
She wan get more dollar
She no dey find anybody wey go control her
Say she be foreigner, and these days she don dey popular
She say no get time for me now
She no dey answer when I am calling her

Baby show me what you can do
If I light your candle
Shey you go fit tando naa
Make I show you what I can do
Like as you come through
I go give you bamboo now

Baby your body dey for my eye
Baby your body dey for my eye

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â