Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Burna Boy – Oluwa Burna

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Burna Boy titled Oluwa BurnaDamini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the GrammysIn 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.

Use the link below to stream and download Oluwa Burna by Burna Boy.

Lyrics of Oluwa Burna by Burna Boy

She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o

Make i introduce
To the people wey wan make i lose
Cause oluwa burna too dey talk e truth
And e don reach stage wey some people want to prosecute
Wan press me make i turn mute
Wetin you go do
Make i ask you if to say na you
If you try to put your leg inside my shoe
You go see say e no easy to do wetin i dey do
[?] i no dey [?]

Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen
If you feeling guilty pray make the song slap you
I don dey hear many things wey i no gbadu
Make i tell you to echo my love na so
Oooooh no be to dey shout
Is the living testimony me dey talk about
Until you see am with eye you go dey doubt
No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup
Everybody wan talk
Wetin dey shele, wetin you talk
Emi no mo tan so o
Omo tan gbo
If you dey for party play my gbedu non stop
Whether you like it or not, I go dey here very long
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
Oluwa burna no get e comma
Ara kuni mi sho gbo
Oluwa burna titi a corner
Ara kuni mi sho gbo mi
He no dey suffer he go discover
Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Wetin person go do wey tey no go watch him talk about
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o
Ma lo be
My brother no go there o

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â