Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Burna Boy Ft. Flavour – Before

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Burna Boy Ft. Flavour titled BeforeDamini Ebunoluwa Ogulu (born 2 July 1991), known professionally as Burna Boy, is a Nigerian singer, rapper and songwriter. He is one of the biggest and most successful African artists. He was awarded the African Artist of the year at the 2020 VGMA’s. In 2020, his album Twice as Tall was nominated for the same category at the 63rd Annual Grammy Awards, making him the first Nigerian with back-to-back nominations at the GrammysIn 2021, he won the award for Best World Music Album at the 63rd Annual Grammy Awards.

Use the link below to stream and download BEFORE by Burna Boy Ft. Flavour.

Lyrics of BEFORE by Burna Boy Ft. Flavour

She say she no know me before
Them say they no know me before
They be no dey feel me before
They say them no see me before
Before before before before
Before before before before
Before before before before
Before before before before

Remember, na bin i try to tell am
[?] na wetin dey talk for kenya
Kool u temper she wan leave me follow ikenna
No be so baby e baby o baby e
O le go, se tori mo olowo
Wo wa fe ma chinko o wo wa fe ma chinko o
Baby o wan le to, she tori mo olowo
Shey them don see me before
Make them talk wetin them want

She say she no know me before
Them say they no know me before
They be no dey feel me before
They say them no see me before
Before before before before
Before before before before
Before before before before
Before before before before

Its very very obvious is too obvious
The boy a gbawala, the boy ah chawala
Fa ne ko nu, umu nwanyi na nagbaka
Eba ije o na fo nu, oye ogbula ya gbagari
Let them say let them talk
Oye kuru cho ge gbuma o
Let them say let them talk
Oye kuru cho ge gbuma o

She say she no know me before
Them say they no know me before
They be no dey feel me before
They say them no see me before
Before before before before
Before before before before
Before before before before
Before before before before

Them be no know me o, now them know me o
Them be no know me o, now them know me o
Everybody body body body body body body body know me
Dy body body body body body body body know me
Them be no know me o, now them know me o
Them be no know me o, now them know me o
Everybody body body body body body body body know me (before before before before)
Dy body body body body body body body know me (before before before before)
Before before before before
Before before before before

DOWNLOAD MP3 HERE

 
 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â