Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Brymo – Akara

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Akara by Brymo.Ọlawale Ọlọfọrọ, better known as Brymo, is a Nigerian singer, songwriter and author. He started recording music in 1999 while in secondary school. He signed a record deal with Chocolate City in 2010 but was accused of breaching his contract with the label in 2013. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

It’s 5’oclock in the morning
the party’s over
ooh girl you get wetin i want come over
my crib’s down the road, you no go go back
shebi you dey like wetin you see come closer

she say olawale
I know say you be choc boy
now today today come show me how to rock boy
she said she no mind
say i too try

she like the way i just dey rhyme.

Mo ra akara lo wo alakara
Gbogbo wo akara, o fi se kadara
i know you fine but i go make you fly
you no go fit to love another just try
o re ko, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo

o re ko, o meyo, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo

Omoge ti o mo yo
wa ki mu e mo yo
Bebe di e ton soro bobby o le ma wo ron,
nice combo i say i wan be your pillow
she say why not be my hero,
this baby na die oo
oya lo le lo slow bend low jor ko le
i love the way you dey te le
won ti show won de be
she tell me say she feeling hyper
no retreat and no surrender
i wan some chocolata
I swear I like her
she say olawale
I know say you be choc boy
now today today come show me how to rock boy
she said she no mind
say i too try
she like the way i just dey rhyme.
Mo ra akara lo wo alakara
Gbogbo wo akara, o fi se kadara
i know you fine but i go make you fly
you no go fit to love another just try
o re ko, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo.
Mo ra akara lo wo alakara
Gbogbo wo akara, o fi se kadara
i know you fine but i go make you fly
you no go fit to love another just try
o re ko, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo
o re ko, o meyo, o meyo.
its 5′ O clock in the morning
the party’s over

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved