Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Brymo – Heya

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Heya by Brymo.Ọlawale Ọlọfọrọ, better known as Brymo, is a Nigerian singer, songwriter and author. He started recording music in 1999 while in secondary school. He signed a record deal with Chocolate City in 2010 but was accused of breaching his contract with the label in 2013. Use this link below to stream and download this track.

LYRICS

Everybody say them dey go their way
But I notice say
Say we dey block each other way
Lai, lai
You no go hear the people say
Say na our ignorance dey make life hard
Heya!
Heya!
Some dey talk and some dey walk
And time just dey pass us by
Every woman dey look for man wey go love her right
Wey go ignore her shortcomings
Wey go take her like that
And every man, dey look for woman to hold tight
But na him ignorance dey let love down
Heya!
Heya!
Some dey come and some dey go
And love just dey pass us by
I don dey stubborn since the time I be small pikin
Na me dey always first see the problem
Na me dey quit last
I no dey run fast
Papa say make I live freely, like rich man pikin
Heya!
Heya!
I just dey fall, I just dey rise
And time just dey pass me by
Heya!
Heya!
Some dey laugh and some dey cry
And time just dey pass us by
Some dey work and some dey pray
And time just dey pass us by
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved