Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Aramide Ft. Timaya – Fall On Them

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Aramide Ft. Timaya which they titled Fall On Them. Aramide Sarumoh, known professionally as Aramide, is a Nigerian Afro-soul singer and songwriter. She won Best Vocal Performance for “Iwo Nikan” at the Headies 2015. She graduated with a political science degree from the University of Jos. Use this link below to stream and Download Fall On Them by Aramide Ft. Timaya

WATCH VIDEO

Lyrics Of Fall On Them by Aramide Ft. Timaya

Cheeee
Leggo uhn uh

Dem go treat you like their brother
But dem dey pray to see you suffer
Chuk dirty mouth inside your matter eh eh
Because they want your life to scatter

But if I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them Fire them
Fire burn the enemies enemies
If I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them Fire them
Fire burn the enemies enemies

Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them

Leggo
Dem say dem see me as their brother brother
Calling me their friend friend
Smiling in my face baba dem just pretend
Never ever will they see me hunger
I say never ever would they see me down low

You dey pray make I fall you dey waste your time
If you are looking for my downfall you dey waste your time
Cos the God that I am serving he would never let me down
No way no way no way

But if I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them fire them
Fire burn the enemies enemies
If I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them Fire them
Fire burn the enemies enemies

Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them

Bad belle people dem dey everywhere everywhere
I know it’s fake love you don’t really care really care
And if you hope to dull my shine I hope you can run

Bad belle people dem dey everywhere
Bad belle people dem dey everywhere
I know it’s fake love you don’t really care
I know it’s fake love you don’t really care
And if you hope to dull my shine
I hope you can run cos there’s nowhere to hide

If I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them Fire them
Fire burn the enemies enemies
If I call the Holy Ghost
Holy Ghost go answer me answer me
Oba aye go fire them Fire them
Fire burn the enemies enemies

Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire Isay fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire I say fire fall on them

Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire I say fire fall on them
Holy Ghost fire fire fall on them
Holy Ghost fire I say fire fall on them

Pursue dem derail dem confuse dem
Pursue dem derail dem confuse dem

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â