Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Yemi Alade Ft. Bovi – Intro

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Yemi Alade Ft. Bovi titled IntroYemi Eberechi Alade (born 13 March 1989), is a Nigerian Afropop singer, songwriter, actress and activist. She won the Peak Talent Show in 2009 after which she signed to Effyzzie Music Group, and had a hit with her single “Johnny” in 2014. Since then Yemi has gained prominence in the music industry and considered one of the biggest artists in Africa. She won the MTV African Music Awards for Best female in 2015 and 2016 consecutively and was nominated for Artiste of the Year in 2015, making her the first female to win the MAMAs for Best female consecutively twice and nominated for Artiste of the Year. Use the link below to stream and download INTRO by Yemi Alade Ft. Bovi.

Lyrics of Intro by Yemi Alade ft. Bovi

My people una well done o
Welcome to another special edition of “We Don Catch’am”
You know how we dey do am for this programme
If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside
This is the programme to come
For today edition
One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop ogbono outside
The man like Egusi soup
Instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together
As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup together
So na today we go know say eye wey dey cry dey see road
Come with me make we go bust am

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved