Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Tekno – Your Love

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Tekno which he titled Your Love. Augustine Miles Kelechi, popularly known as Tekno, is a Nigerian singer and songwriter, He is rated as one of the successful and most talented African musicians. His other hit songs include Dance. Use the link below to stream and download Your Love by Tekno

WATCH VIDEO

Lyrics Of Your Love by Tekno

I no go play with your love oh
I no go do you like that oh
My baby I know how e start na
Forever I go dey by your side oh

Amaka garu oh
Oya chop my money oh
I no go do you jukpa oh
You dey turn my radio oh
I say Amaka garu oh
Chop all of my money oh
Eluku dance no be jukpa oh
Baby girl say you try for me oh
Try for me oh

Say girl you do me something
Wey nobody do me oh
Girl I no lie, girl I no lie
Girl you do me something
Wey nobody do me oh
Eluku, o jade, Eluku

Kenyan girl with a big waist oh
(Oh no no no my Kenyan girl)
Everything correct with a fine face o
Say girl your body banging like this
And girl your body banging like that
And for your love I dance like this
Baby girl do it like that

I no go play with your love oh
I no go do you like that
My baby I know how e start
Forever I go dey by your side oh

Amaka garu
Oya chop my money oh
I no go do you jukpa o
You dey turn my radio oh
I say Amaka garu oh
Chop all of my money o
Eluku dance no be jukpa o
Baby girl see you try for me oh
Try for me oh

Say girl you do me something
Wey nobody do me oh
Girl I no lie, girl I no lie
Girl you do me something
Wey nobody do me oh
Eluku, o jade, Eluku

Girlie when you smile you’re beautiful
Just want see your face
Girlie what you do unbelievable
Girl you dey make me craze
Say why you come dey do like this
(Why you come dey do)
Give it give it to me
Say baby whine like this
Say you dey

I no go play with yur luv oh
I no go do you like that
My baby I know how e start na
Forever I go dey by your side oh

Amaka garu oh
Oya chop my money o
I no go do you jukpa o
You dey turn my radio o
I say Amaka garu o
Chop all of my money o
Eluku dance no be jukpa o
Baby girl see you try for me, try for me oh

Say girl you do me something
Wey nobody do me oh
Girl I no lie, girl I no oooo
Girl you do me something
Wey nobody do me oh
Eluku, o jade, eluku asssh!

Slim daddy dey
Tekno on the band low eh
The way you whine go
Say baby gimme show
I wanna high oh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â