Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Adekunle Gold ft. Tekno – Firewood

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Adekunle Gold ft. Tekno which they titled Firewood. Adekunle Kosoko, known professionally as Adekunle Gold, is a Nigerian highlife singer, songwriter and graphic designer. He gained widespread attention after releasing the 2015 hit single “Sade”, a highlife cover of One Direction’s “Story of My Life”. Use this link below to stream and Download Firewood by Adekunle Gold ft. Tekno

WATCH VIDEO

Lyrics Of Firewood by Adekunle Gold ft. Tekno

Body no be firewood
Body no be firewood

This loving something pass my power
E hold me for my mind
Knack me for head
(My head o why why)
I’m not ready for this kind of loving (loving)
Wey my heart go dey acting funny
Quicki quicki come back home
I no fit wait anymore
You got me sleeping all alone
Baby I’m dying for your loving
Quicki quicki come back home
I no fit wait anymore baby
You’re my medicine and I need you now now now

Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood

See I’m so lonely
I need somebody wey go cool my body
See I’m so lonely
I need somebody wey go cool my body
Eh cool temper
Girl na you dey give me ginger
If From me heart to the centre
Baby girl say me no plan to banter
Me no plan to planka
Dominica Communica
Hey baby girl no santa monica
Sit down talk physical
Wayo wayo wayo

Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood

Quicki quicki come back home
I no fit wait anymore
You got me sleeping all alone
Baby I’m dying for your loving
Quicki quicki come back home
I no fit wait anymore baby
You’re my medicine and I need you now now now

Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood
Body no be firewood

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â