Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Tekno – On You

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Tekno which they titled On You. Augustine Miles Kelechi, popularly known as Tekno, is a Nigerian singer and songwriter, He is rated as one of the successful and most talented African musicians. His other hit songs include Dance. Use the link below to stream and download On You by Tekno

WATCH VIDEO

Lyrics Of On You by Tekno 

Ferrari look good on you
Bugatti look good on you
Gucci Gucci look good on you
Louis Louis look good on you

Lemme ask you one question, ileke eh
I want to hear this from you
Girl I want know ooh, I want know

Shey you go dey for me (eh)
If I dey drink garri (eh)
Shey you go do all the thing wey you say
Say you go do for me (eh)
If I no get e money oh (eh)
Shey you go stand by me ooh (eh)
Shey you go do all the thing wey you say
Say you go do for me

Bam bam you know that
I know that
My love for you no get pattern
Rhyme and rhythm like Sound Sultan
Sing it out loud any way that I can no
My mummy ooh, my daddy ooh
Soon them go miss you my baby ooh

Somebody know somebody
For your matter I go kill somebody
You know this love something is not a joking thing
Baby girl you know something
Say, na somebody kill somebody
For your matter I go kill somebody
Is it me and you mommy ooh
Is it me and you mommy ooh

Ferrari look good on you
Bugatti look good on you
Gucci Gucci look good on you
Louis Louis look good on you

Lemme ask you one question, ileke eh
I want to hear this from you
Girl I want know ooh, I want know

Shey you go dey for me (eh)
If I dey drink garri (eh)
Shey you go do all the thing wey you say
Say you go do for me (eh)
If I no get e money oh (eh)
Shey you go stand by me ooh (eh)
Shey you go do all the thing wey you say
Say you go do for me
Ooh

I’m just asking you a question, question
Mommy you no need to vex ooh, vex ooh
If this wasn’t my position no
Shey you go give me your best oh, best oh

I love you girl, no be maybe
You know for sure you’re my baby
I’ll be awake when you’re sleeping
Just to make sure I’m not dreaming
You know that I love you baby
Do anything for you baby

Ferrari look good on you
Bugatti look good on you
Gucci Gucci look good on you
Louis Louis look good on you

Lemme ask you one question, ileke eh
I want to hear this from you
Bad man want know ooh ooh
Girl I want know

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â