Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Peruzzi Ft. Davido – For Your Pocket (Remix)

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Peruzzi Ft. Davido titled For Your Pocket (Remix)Tobechukwu Victor Okoh (born 5 December 1989), popularly known as Peruzzi, is a Nigerian singer, song writer and performing artiste. He began recording music at the age of 7.Though his signing to Davido’s DMW was being disputed at some point, Peruzzi is a front member of the 30 Billion Gang also known as 30BG, a group consisting mostly of Davido’s close associates such as Blacktycoon, Tunegee, B-Red etc. He rose to prominence after being featured on a song by Nigerian music legend 2Baba on a song called ‘Amaka‘. Use the link below to stream and download For Your Pocket (Remix) by Peruzzi Ft. Davido.

Lyrics of For Your Pocket (Remix) by Peruzzi ft. Davido

[Intro]
OBO!! Baddest
Shabba, mad for your body like, Shabba
Gum for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
Baddest, baby

[Verse 1 – Davido]
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass one way
Since I sabi you, I just dey discover your yanch
Shey I be like fool wey you wan play
Me and you mehn we don tey
You been know me when I never get alert
You’re so loveable, I’m in love with you
And I wanna change your life
My money Audible, money fall on you ten times
Mad for your body like

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Cos I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
Me I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Verse 2 – Perruzi]
Shorty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shorty say she don’t wanna discover my heart
So so so, She do me right in a wrong way
Shorty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable!! You’re so loveable
And I hope you change your mind
I don’t play peekaboo
You’re not easy to find
Mad for your body like yeah

[Hook/Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble n—a
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket

[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea

[Outro]
This kind love!! e dey
Do me some thing
Girl I’ve been here before
This kind love!! e dey
Tell me some thing
Wey them never tell me before
Me I be confirm nigher
They say I like to buga
But I’m just living my life now
Me ama sharp nigher
No be say I like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, Shabba
Move for your body like, Shabba
Whine for my nigher like, shabba

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â