Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Peruzzi – God Forbid

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Peruzzi titled God ForbidTobechukwu Victor Okoh (born 5 December 1989), popularly known as Peruzzi, is a Nigerian singer, song writer and performing artiste. He began recording music at the age of 7.Though his signing to Davido’s DMW was being disputed at some point, Peruzzi is a front member of the 30 Billion Gang also known as 30BG, a group consisting mostly of Davido’s close associates such as Blacktycoon, Tunegee, B-Red etc. He rose to prominence after being featured on a song by Nigerian music legend 2Baba on a song called ‘Amaka‘. Use the link below to stream and download God Forbid by Peruzzi.

Lyrics of God Forbid by Peruzzi

[Intro]
God forbid, God forbid
Biri bang bang
Bang bang bang, bang bang bang

[Verse 1]
They say, Domitila, Domitila, don dey find me
But her sister, Karashika, still dey write me, if you know
No mind dem, won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
Angelina, Angelina, don dey hunt me
Post my picture, upon insta
She dey whine me, if you know
No mind dem, won’t take it lightly
I go bust for the matter if it comes, to that

[Pre-Chorus]
‘Cause one thin’ go lead to one thin’ o
And somethin’ go lead to somethin’, if you know
God forbid, I won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
One thing go lead to one thing o
And somethin’ go lead to somethin’ o
God forbid, God forbid, I won’t take it lightly
I go die for the matter if it comes, to that

[Chorus]
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh

[Verse 2]
God forbid, I won’t take it lightly
God forbid, I won’t reply if they ever write me
You need to energize me
So I go dey stand fit
Go die for your matter if it comes, to that
Ai, Folake say she dey like me
She say possibility say I dey treat her nicely
Normally, nah only you dey satisfy me
So I go die for your matter if it comes, to that

[Pre-Chorus]
Cause one thin’ go lead to one thin’ o
And somethin’ go lead to somethin’, if you know
God forbid, I won’t take it lightly
I go fight for the matter if it comes, to that
One thing go lead to one thing o
And somethin’ go lead to somethin’ o
God forbid, God forbid, I won’t take it lightly
I go die for the matter if it comes, to that

[Chorus]
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh
Dangerous
This love is serious
I no fit lie, girl I no fit lie eh

[Outro]
God forbid
God forbid, God forbid
Le le le oh
Love is dangerous

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â