Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Patoranking – Lenge Lenge

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track by Patoranking titled Lenge LengePatrick Nnaemeka Okorie (born 27 May 1990), better known by his stage name Patoranking, is a Nigerian reggae-dancehall singer and songwriter. Born and raised in Ijegun-Egba Satellite Town, Patoranking hails from Onicha, Ebonyi State. Patoranking became a protégé of Dem Mama Records after collaborating with Timaya on his song “Alubarika“. In February 2014, he signed a record deal with Foston Musik and released “Girlie O“, a single that put him in the limelight. Use the link below to stream and download LENGE LENGE by Patoranking.

Lyrics of Lenge Lenge by Patoranking

Come on, come on, come on, come on baby
Eh come over baby
You know say me want you baby
Come over baby

O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di gengele, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima wey just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I’m impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)

Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)

Please you, please you, please you (o mama mama)
Me wanna kiss you, kiss you, kiss you (o mama mama)
Because you carry lips, lips, lips like Angelina
This your hips, hips, hips like Angelina (like Angelina)
As I dey so,
I don tipsy, so I misbehave, na
I dey catch my trips
The way shake the waist, e don grade o

Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby

O di genge, o di genge (eh o di genge)
O di genge le, o di genge oh (eh o di genge)
See that erima whe just wole wa ah (eh o di genge)
E remind me of sexy shalewa eh (eh o di genge)
Omo the way you look oh
Baby I am impressed oh (eh o di genge)
I dey like girl’s wey get
Wetin I fit press o (eh o di genge)

Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)

Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichaka, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichoko, ichaka (ichaka)
Ichaka, icheke, ichaka (ichaka)
Ichaka, ichucku, ichaka (ichaka)

This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)
Come on, come on, come on, come on baby (Whaya say)
Eh come over baby

Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge o, lenge lenge o
Lenge lenge oh (lenge lenge)
This kind lenge lenge is different oh
Lenge lenge oh (lenge lenge)
Lenge lenge carry front and back
Like opelenge (lenge lenge)

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â