Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Oxlade – Shugar

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Oxlade which he titled Shugar. The artist’s real name is Ikuforiji Olaitan Abdulrahman, but he is best known in the music industry by his stage name Oxlade. He was born on April 22nd 1997 and was brought up by his grandmother after losing his mum at an early age. He is best known for his remake of Fela Kuti’s “Double Wahala” song.  Use this link below to stream and download this track Shugar by Oxlade

WATCH VIDEO

Lyrics Of Shugar by Oxlade

Classic
I don’t really know you well
But the thing wey I know be say u fresh o
Omo your body e too set o
And your opolo walahi e too correct o
I don’t really gats to tell you but e be your matter dey me head o
You fine pass Ini Edo
And I for like make we together go down low
 
Give me sugar sugar
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
You make a nigga ponder
Give me sugar sugar
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
 
She get fire waist
Amaka faya gbe
Belinda wants to play
Amaka fileke jo jo jo
She get the fire waist o
Amaka faya gbe
You get e bigger nakondo
Amaka fileke jo jo jo
 
I don’t know I don’t know
What you want from me
But I go give you something o
Wey plenty pass money
I go show you love o
And I go show you money
 
As I see you for entrance mopariwo mogbe
With this your pendant
Shey you know dangote
And the way you enter
You must to follow me go
And I must to chop you raw chop you raw
Like eja kote eja kote
Oh oh
Obi shikolo bibi
You make me loco
And I want to kolobi bi
Come again
Oh oh oh
Obi shikolo bibi
You make me loco
And I want to kolobi bi
 
Give me sugar sugar
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar sugar
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
 
She get fire waist
Amaka faya gbe
Belinda want to play
Amaka fileke jo jo jo
She get the fire waist o
Amaka faya gbe
You get e bigger nakondo
Amaka fileke jo jo jo
 
Give me sugar sugar
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar sugar
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
Give me sugar sugar
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar sugar
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â