Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Song Mp3 Download: Tim Godfrey – Hero + Lyrics

Posted by: || Categories: Music


hero by tim godfreyDownload Song Mp3 titled Hero by Tim Godfrey. Use the download link to get this track. Also download other tracks by Tim Godfrey HERE

DOWNLOAD SONG

Lyrics of Hero
Wetin i for do who i for call o
If e no be you how i for run o
Baba o, na you rescue me e e e
No money for pocket,
no food to eat,
my shoe na so so alignment, no house to
sleep,
You come rescue me,
that’s why you be my hero

Oh na only you be my Hero
Na on only you i go follow
Why you love me so….
Even when i don loose hope
Everybody give me long rope
You come rescue me
That’s why you be my hero oh

2.
Na so dem dey call me mumu
Their mouth dey chop me like fufu
Dem yab, dem laugh me, reject me, eject me,
dem even say i no go school,
Thank you baba u no dey look face, thank you
baba you no get two face, na you rescue me
That’s why you be my hero.

Bridge 1.
I dey lonely, only me,
You come love me
Come lift me
My spirit, my soul take control, my heart and
my love
My hero oh.oh.my hero

Brigde2.
When dem reject me, eject me, dem wound
me, dem wan kpai me, dem no know say na
because of you i still dey o!

Na only be my hero
Na only you i go follow.


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â