Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Tim Godfrey – Shine ft Prinx Emmanuel +[video & Lyrics]

Posted by: || Categories: Music


Shine ft Prinx Emmanuel by Tim Godfrey Mp3 Download

Download gospel track from multi talented singer Tim Godfrey titled Shine ft Prinx Emmanuel. Tim Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song Nara in collaboration with Travis Greene. He is the founder and owner of the record label Rox Nation and also the Founder of Xtreme Crew. 

Use this link below to stream and download track.

WATCH VIDEO

Lyrics Of Shine ft Prinx Emmanuel by Tim Godfrey

People dey ask me say
Wetin dey make me shine
Ayayaya (Elele)
Ayayaya (Elele)
Ayeeeya Ayayaya

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

VIEW: Tim Godfrey – Adara Lyr
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Aya aya
I dey Kakaraka
No more scatter scatter
Everything e Kakaraka

I dey shine (3x)
I dey shine (2x) Shine Shine

I just dey tell dem say
Na Baba loke dey make me

Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine (broda Nwachukwu)
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine
Shine Shine Shine Shine

Listen I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef dey wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I’ve got the best baker
I’m so hign I look down on the Skyscraper
He Prepared a table before me
in the presence of my Enemies
like Nineteen waiters

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

I say Nobody fit stop my shine
Nobody go fit bring me down
Even Nepa no go fit cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine shine
Twinkle Twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba loke dey make me shine

Na Baba loke dey make me shine

My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call van damme

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â