Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Nneka Egbuna – Kangpe + [Lyrics]

Posted by: || Categories: Highlife, Naija Music


Kangpe By Nneka Egbuna Mp3 Download

Download song from Nneka Egbuna titled Kangpe. Nneka Lucia Egbuna is a Nigerian singer, songwriter and actress. She sings in English, Igbo and Nigerian Pidgin.

Use this link below to stream and download track.

Lyrics Of Kangpe By Nneka Egbuna

So na so I be na condition come make you aje like this
You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you
So na so you dey weak as
I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you
But na you rake before,
Na you talk say you no go put man before God
Oh, see yourself as you be,
Na you talk say you no go put man before God

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk, say you be big man
Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,
You sabi, bible well o
Dey go church everday oh
Notice me or I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419, ole, thief, basket mouth, ojoro
But na you know how I be
Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh

[Chorus]
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk, the thing en no go fit kill you
Na I go make you strong it go make you strong
The thing wen no go fit kill na I go make you strong
The thing wen no fit kill na I go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

As you walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil because his rod and his stalf are with you
You have come this far to sing your mystery

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â