Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Ebukah x JozzyBlaze x MK Snares – December

Posted by: || Categories: Music


December By Ebukah x JozzyBlaze x MK Snares Mp3 Downloa

Lyrics Of December By Ebukah x JozzyBlaze x MK Snares

You know say God e no be man
that’s why I call am talk and do
He rule over the world now
He’s got the power and glory too
checkout the journey of your life and the things you’ve been through He never fall your hand
Even when your friends dem leave you
E come dey be like say na only you complain pass
.
Don’t be too blind to see the works
Don’t be too blind to see the works
In the morning you dey worry
Night you dey worry
E come dey be like say you dey give up
 
HOOK;
(But look around you
(Look around you
(Count your blessings and name Dem one by one
(Look around you look around you
(And lift up your hands and give Him praise say…
.
CHORUS;
From January,
(And this is December)
We no dey for mortuary
(Na God be the defender) see…
From January…
(And this is December)….. So we give Him praise
We give Him praise… We give Him praise.. yea..yea..
 
JOZZYBLAZE;
God no man if Na human I for die since
I for Pay for life and air wey I dey breath since
like insurance this your grace cover me
as God dey for me den nothing fit bother me
 
Coz when I sleep like a baby Na you wake me up like Giant
You gave us daily bread your love alone dey balance diet
Everyday I dey sin your love make me I never die yet
The kind of God that I serve is irreplaceable like planet
 
Man without God be like iPhone without screen guard
Same time be like phone with out sim card
Give me a reason why I no go thank God
He gives Him no ask make I pay with man blood.
 
HOOK;
(So look around you
(Look around you
(Count your blessings and name Dem one by one
(Look around you look around you
(And lift up your hands and give Him praise say…
.
CHORUS;
From January,
(And this is December)
We no dey for mortuary
(Na God be the defender) see…
From January…
(And this is December)….. So we give Him praise
We give Him praise… We give Him praise.. yea..yea..
…….. Yeh…Yeh…Yeh…! Yeh …. Yeh… Yeh… Yeh.. Yeh!
 
MK SNARES:
oh…oh.. yea.. yea yea yea..
So when I think about your love I can’t just hold I can’t just hold it back
Imaranma eh eh
Chimaraobimo oh oh oh
.
He carry your pain and carry your shame
He carry Dem blessings come your way
Holy ghost carry you fly like the eagles and when you see the enemies man..
.
 
HOOK;
(So look around you
(Look around you
(Count your blessings and name Dem one by one
(Look around you look around you
(And lift up your hands and give Him praise say…
.
CHORUS;
From January,
(And this is December)
We no dey for mortuary
(Na God be the defender) see…
From January…
(And this is December)….. So we give Him praise
We give Him praise… We give Him praise.. yea..yea..
 
MK SNARES:
.
atobi ju ni baba mi oh
ogbenu mudia she ododo oh
oba mi oba aladewura
alewileshe aleshe lewi
 ah ah ahnn
baba mi
eyin ni orogbonishe fayati oh oh
oba iyanu oh
adagbamakparo Oye
 

DOWNLOAD MP3 HERE

 


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â