Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

PC Lapez – God can Bless Anybody

Posted by: || Categories: Music


God Can Bless Anybody by PC Lapez Mp3 Download 

Download God can Bless Anybody by PC Lapez. PC Lapez is a famous Nigerian singer, music producer, and songwriter currently making waves in the music industry.

Use the link below to stream and download this song

Lyrics Of God Can Bless Anybody by PC Lapez

As you marry you don born pikin oo sharp sharp
You come use am dey worry sister Nkechi
You forget say na Jehovah dey give pikin oooo
Funke Akindele na evidence ooo oo
Mama and papa make una calm down ooo
Una don love emeka forget brother Emma
Because emeka get money pass Emmanuel oo
God can bless any time eeh
Abobi God can bless anybody
Make you no look down on anybody
As you dey see me so nobe my power
Nobe my might eeeh
Nobody special pass
Abobi God can bless anybody (one time)
Make you no look down on anybody (at all at all)
As you dey see me so so
Nobe my power
Nobe my might eeh
Nobody special pass
You buy motor you come dey do inyanga
You forget say life na turn by turn
If e reach your turn brother make you jolly eeehh
Life na turn by turn oo
Nobody special pass
The end
PC lapez
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â