Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Fireboy DML – Tattoo

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Fireboy DML which he titled Tattoo. Adedamola Adefolahan, known professionally as Fireboy DML, is a Nigerian singer. He is signed to YBNL Nation, a record label founded by Nigerian rapper Olamide. His debut studio album Laughter, Tears and Goosebumps was released in 2019. Use this link below to stream and download Tattoo by Fireboy DML

WATCH VIDEO

Lyrics Of Tattoo by Fireboy DML

Make I be like tattoo for your body
When you need that bamboo just call on me
Let me be beside you
Or maybe inside you
Make I put am for your body

Darling
I’m calling you
You’re falling
Well, I’m falling too
Oh, darling
I’m calling you
You’re falling
And I’m falling too, yeah yeah

I dey see the pure desire oh
Make you no go try deny am
Deny am, yeah yeah
Water no go quench the fire oh
Nothing wey go kill the fire
The fire, yeah yeah
I dey see the pure desire oh
Make you no go try deny am
Deny am, yeah yeah
Water no go quench the fire oh
Nothing wey go kill the fire
The fire, yeah yeah
Oh

Make I dey follow you go wherever you dey go (oh)
You been running through my mind, you be Usain bolt (oh)
My fingertips on your hips
Finna make you say (oh)
Baby

Darling
I’m calling you
You’re falling
Well, I’m falling too
Darling
I’m calling you
You’re falling
I’m falling too

I dey see the pure desire oh
Make you no go try deny am
Deny am, yeah yeah
Water no go quench the fire oh
Nothing wey go kill the fire
The fire, yeah yeah
(I dey see the pure desire) I dey see the pure desire oh
Make you no go try deny am
Deny am, yeah yeah
Water no go quench the fire oh
Nothing wey go kill the fire
The fire, yeah yeah
Oh

Make I be like tattoo for your body
When you need that bamboo just call on me
Let me be beside you
Or maybe inside you
Make I put am for your body

 

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â