Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Fireboy DML – Lifestyle

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Fireboy DML which he titled Lifestyle. Adedamola Adefolahan, known professionally as Fireboy DML, is a Nigerian singer. He is signed to YBNL Nation, a record label founded by Nigerian rapper Olamide. His debut studio album Laughter, Tears and Goosebumps was released in 2019. Use this link below to stream and download Lifestyle by Fireboy DML

WATCH VIDEO

Lyrics Of Lifestyle by Fireboy DML

Ever since I got my first hit song
They’ve been jealous
Silly ass broke ass niggas
But since I got famous
I no dey mind, I couldn’t care less
Cos I no dey reason some kind things
The kind things wey no concern me
I just dey run my things (Yeah, yeah)

And I no dey fake am
It’s a lifestyle
It’s a lifestyle
I no dey fake am
It’s my lifestyle (Yeah)
Oh, it’s my lifestyle (Yeah)

Make I yarn you, I’m better than most of them
Them dey expect me make I fold for them
I no dey pose for them
I no dey online for 2 weeks, them say I dey ghost on them
Na their own problem
On G
I thank those who discover me
Olamide Baddo and ST
Many girls wey dey come find me
I no get time
But in the meantime
Come gimme something wey go ginger
Give it to me while I lean back
Nothing wey go fit to hinder my love for you
Lisa
I go fly you go Ibiza
You no even need visa (Yeah, yeah)

Na normal level
It’s a lifestyle
It’s a lifestyle
I no dey fake am
It’s my lifestyle (Yeah)
Oh, it’s my lifestyle
It’s a lifestyle
I no dey fake am
It’s my lifestyle (Yeah)
Oh, it’s my lifestyle (Yeah)

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â