Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

Duncan Mighty – Obianuju

Posted by: || Categories: Naija Music


Download this track from Duncan Mighty which he titled Obianuju. Duncan Wene Mighty Okechukwu, simply known as Duncan Mighty, is a Nigerian musician, singer, and music producer from Obio-Akpor, Rivers State. Use this link below to stream and download Obianuju by Duncan Mighty

Lyrics Of Obianuju by Duncan Mighty

Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Do you see how we prekota baby
I dey feel like a Duncan Mighty
Uju uju

Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
To marry you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you

Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime when I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you chai

Ihe o nwata nwanyi
I swear you too fine e
Anytime we dey for the club dey whine
All the guest they go want to die e
Nwa mara mma di ka honey
If na lie make you ask ifeanyi
So many chics dem a come dey love me
But na only you who can be my wifey eh
I dey pray I dey cast and bind-ey
Anything wey go make us fight-ey
I no go lie it’s a made up mind-ey
You be the best quality of wifey

Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you eh
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo dikololo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko obianuju

Obianuju uju bi ko bi ko
Na you be my only thing
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you na you
E wo e wo

All of them know you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Dem see the way I dey love you
Some of them dey talk say na juju
Some people dey call me mumu
Some of them dey call me oluku
It doesn’t matter wetin them do
My baby ma nu ji owu
Uju ma sori

Asa nwa asa nwa asa nwa baby o lo o lo
I want to show them say na you
You’re my baby you’re my baby eh

Baby you you you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
Obianuju
Lovu gi di kwa egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you

Because everything
Na you
Anything I do
Na you
Anytime when I wan enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you
When I want shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kololo kolo
Na you
Na you you you you
Na you
Baby make dem no think am oh

Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you
E wo e wo
Obianuju uju bi ko bi ko
Na you na you na you na you
E wo e wo

Dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Nwa baby
You be baby honey
Nwa baby
Only

Dem know say you be
Asa nwa asa nwa asa nwa baby
Nwa baby nwa baby
On a on a on a
Duncan Mighty eh
O lo o lo
You u u
Uju u
Baby obu Duncan Mighty eh

Your 17 18 19 eh
Baby
l say your 17 18 19 n’egbu egbu eh

Download Mp3 Here


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â