Welcome to PraiseZion


NEED PRAYER/COUNSELING? CLICK HERE

DR SID – Princess Kate

Posted by: || Categories: Naija Music


Download Princess Kate by DR SID. Sidney Onoriode Esiri (born 1 May 1980), commonly known as Dr SID, is a Nigerian singer. Dr SID is from Delta State but was born and raised in Lagos. His mother is a fashion designer and his father, Justus Esiri, is an actor. Use this link below to stream and download this track

LYRICS

Na Dr SID
Baby fresh my newly beat ooo
Under beat
Baby welcome back again oo
You’re my chocolate
Chocolate in a mini skirt
When you wind your waist
Everything just dey elevate
You dey instigate
You make me want to investigate
As we done dey date
Wetin remain na to set the date
Oya set the date
I promise you that I won’t be late
I dey talk by fate
I be Prince you be Princess Kate
The way you do me I can’t explain o
No you’re not a crinkle crankle
Nothing like a higgy haga
Na everyday I go be your maga
And I want you to know girl
I cant live a day without you
I don’t wanna go nowhere without you
Cuz I dey feel you
And I want you to know I
Don’t give a damn who’s gonna find out
Wanna show the world don’t wanna hide out
Just like google girl I wanna hangout
Baby you’re my chocolate
Chocolate in a mini skirt
When you wind your waist
Everything just dey elevate
As we done dey date
Wetin remain na to set the date
I dey talk by fate
I be Prince you be Princess Kate
Oya look my face I no dey bother
And to my unborn kids you be the mother
Oya come be my lover
I will never give my heart to another
Put my house in order
Cuz I gotta appreciate you my lover lover
For your safety don’t bother
Cuz I go dey protect you I’ll be your cover cover
Oh oh Lord have mercy
I no go let them dribble or play you like Messi
Carry you high cuz girl you no dey stress me
Your number one fan with your name ontop my Jersey
The way you do me I can’t explain o
No you’re not a crinkle crankle
Nothing like a higgy haga
Na everyday I go be your maga
And I want you to know girl
I cant live a day without you
I don’t wanna go nowhere without you
Cuz I dey feel you
And I want you to know I
Don’t give a damn who’s gonna find out
Wanna show the world don’t wanna hide out
Just like google girl I wanna hangout
Baby you’re my chocolate
Chocolate in a mini skirt
When you wind your waist
Everything just dey elevate
You’re my chocolate
Chocolate in a mini skirt
When you wind your waist
Everything just dey elevate
As we don dey date
Wetin remain na to set the date
I dey talk by fate
I be Prince you be Princess Kate
The way you do me I can’t explain o
No you’re not a crinkle crankle
Nothing like a higgy haga
Na everyday I go be your maga
And I want you to know girl
I cant live a day without you
I don’t wanna go nowhere without you
Cuz I dey feel you
And I want you to know I
Don’t give a damn who’s gonna find out
Wanna show the world don’t wanna hide out
Just like google girl I wanna hangout
You’re my chocolate
Chocolate in a mini skirt
When you wind your waist
Everything just dey elevate
As we don dey date
Wetin remain na to set the date
I dey talk by fate
I be Prince you be Princess Kate
 

DOWNLOAD MP3 HERE


Can't find your desired song? SEARCH HERE
REQUEST ANY SONG? CLICK HERE


Subscribe For Our Latest Blog Updates. Join 28,343 Other Subscribers>


UPLOAD YOUR SONG HERE


CLICK HERE TO COMMENT ON THIS POST

WE ARE ON SOCIAL MEDIA

Facebook | Twitter | Instagram | Youtube

Leave a comment

Enter Your Name (Optional)

    Â

Enter Comment Below


     
ABOUT US |  CONTACT US |  CONTENT REMOVAL(DMCA) | DISCLAIMER |  TERMS OF USE |  PRIVACY POLICY |  REQUEST SONG


   
Powered by PraiseZion Media
Copyright © 2024 PraiseZion.com All Rights Reserved
Â